06/04/2026
Croaker fish no be small thing o ππ₯
Big, bold and fresh β when you see am finish, e fit even confuse person say na small shark enter market ππ
But no worry, na premium Croaker fish be this β clean taste, soft flesh, and perfect for that pepper soup, stew or grill wey go make everybody dey ask for second round.
You never chop am before?
Wetin you dey wait for? ππ₯
Come collect your own today and turn your kitchen to βNaija restaurant levelβ real quick.
Freshness guaranteed, vibes guaranteed, enjoyment guaranteed π―ππ₯
π³π¬π¨π¦