21/09/2026
🦐😂 ORON CRAYFISH DON LAND OOO! 🔥
My people, who dey cook soup without crayfish? 😩😂
You fit manage your meat, manage your fish, but once you add correct Oron crayfish, na there the soup go begin speak in tongues! 🤤🍲
This one na fresh, tasty and full of aroma. Your egusi, okro, afang and vegetable soup no go forgive you if you miss am! 😋🔥
Abeg, no wait until price go reach heaven before you stock up ooo! 🏃♀️🛒
📲 Call/WhatsApp: 08163886053
🚚 Nationwide delivery available 🇳🇬
Scholastic Food & More — Your trusted plug for quality foodstuff! 💚💛
Tag that woman wey dey cook soup like say na wedding reception every Sunday! 😂👇