14/04/2025
That neighbor wey dey pepper you with fried rice aroma, wey say you no go breathe in peace...oya it's pay back time
Come and carry this ant free, fresh Stockfish ears.
See ehh, the aroma of the Stockfish alone as you dey carry am come inside compound go put am off balance, dey make iyanga as you dey carry am pass o
Wash hand well, position yourself we'll use and prepare confirm bitterleaf or oha soup with plenty orishirishi.
No worry, I get all you need for this your pepper them soup: Correct ogili, bitter leaf or oha leaf, even protein dey sef, cocoyam (or other thickener you choose to use), better palm oil.... Oh my God!!!!
Wait fess, let's finish this one on ground.
27k for a painter
Na for my whatsapp e dey happen. Just Sama me your list let's put it together. That your neighbor go sabi say doings get level
09033667165