Berry XY

Berry XY Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Berry XY, Jos, Nigeria �, Jos.

25/09/2025

Anytime dem see say we dey ball, me I no come know y dem dey vex 🤣


Kriss Kills - Blow Kana 🔥
Mad Jam 👌

Kriss Killz

24/09/2025

Hussle o 👌😂

Joy
16/09/2025

Joy

16/09/2025

What are you addicted to?

In love with you blue sky 😍 only be say you no dey make it rain like odogwu-wizzy na only water you get 🤦‍♂️  sha still ...
15/09/2025

In love with you blue sky 😍 only be say you no dey make it rain like odogwu-wizzy na only water you get 🤦‍♂️ sha still love you big blue sky 👌

-Jos boi 😎

More viewers today 🥲 All welcome 🙏I be learner abeg 😂💯
15/09/2025

More viewers today 🥲
All welcome 🙏

I be learner abeg 😂💯

15/09/2025

Just imagine say wiz 🦅 call you give you one verse for one mad Gbedu 🎶🥲 naso u go just blow o 😂 Chai God abg 🙏😇

Chai 😅another one 😂😇🎯
15/09/2025

Chai 😅another one 😂😇🎯

15/09/2025

Upcoming artist as usual 😅😂💯
Hussler 😎
Hustle oh 🎯

15/09/2025

Hustler 😎

Address

Jos, Nigeria �
Jos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Berry XY posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share