30/04/2026
If you are in Nigeria, you are still supporting this government thunder wey go strike you dey press up for you. Government wey no fit solve internal problems for us yet dey have been campaigning since 2 years ago for next election wey dem don ring finish God will judge you all.