Le rois king

Le rois king king a comedian

17/10/2026

Grateful πŸ™Œ
Happy weekend guys πŸŽ‰πŸ·πŸ₯ƒ

29/07/2026

Dis generation sef
Una still dey do court marriage πŸ€”

08/02/2026

My serious relationship partner way I find online no dey get time to reply me but she dey comment in each every post online 🀨 ladies hmmm

08/02/2026

Wetin man do man sef you catch me and her for one corner you come dey beat only me πŸ˜† ozwor

28/12/2025

My guy people dey share cash, rice and material things and dey call themselves anonymous but you with Corolla 5m dey showcase yourself 🀨

14/12/2025

Everything is not prayer if you are facing difficulties drop your shoulder and go attend apologies with those that you offended many years ago πŸ‘Œ

13/12/2025

Those online group called single or boys and girls group will crippled marriage legs final 🀨

Address

Abuja City
Abuja

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Le rois king posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share

Category