Kwararafa Jukun Kingdom

Website Contact the business

Kwararafa Jukun Kingdom Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Kwararafa Jukun Kingdom, Wukari, Abuja.

08/10/2025

E get who u go remember say u dated shame go Dey catch you 😂

01/10/2025

_*What do you like most about yourself ❔*_

_❤️>Voice_
_😂>Smile_
_👍>Skin_
_🥹>Eyes_
_🥰>Scent_
_😮>Lips_
_😭>Nothing_

25/09/2025
25/09/2025

*Let's see Majority in this Account .*

*Yoruba ❤️*

*IGBO 💙*

*HAUSA 💜*

*Others 🖤*

nothing ooI don hear everything abeg leave me make I rest🤭🤭🤭😒😎
18/09/2025

nothing oo
I don hear everything
abeg leave me make I rest
🤭🤭🤭😒😎

Me : Mummy said you should allow me follow you 🥹😏
18/09/2025

Me : Mummy said you should allow me follow you 🥹😏

💔 SAD STORY .S.U 💔My people, make una hear tori wey pain pass 😭...Emmanuel Kefas no be the k!ller of that 100L babe for ...
14/09/2025

💔 SAD STORY .S.U 💔

My people, make una hear tori wey pain pass 😭...

Emmanuel Kefas no be the k!ller of that 100L babe for TSU, Comfort Oliver, wey carry body go crash for her boyfriend house but no return reach home again 💔.

Abeg, make we talk am clear – Emmanuel no be her boyfriend o.
Na just friend to the real boyfriend of the girl.

Emmanuel sef na final year student for Taraba State University, Human Kinetics department.

That early momo, Emmanuel waka go see him padi… na so he open door see something wey shock life – him padi girlfriend lie lifeless for room 😭.

Confusion hold am, the guy shout, rush comot dey run because wetin he see no be small.

But guess wetin happen? 🤦
The boyfriend reason say, “Chai, if Emmanuel talk this thing, my own don finish.”
Na so he trace Emmanuel, kpa! end him own friend life too 💔.

So na so story carry say the guy allegedly kpai him babe...
Still kpai the same friend wey dey innocent.

Kaiiii 😭😭😭
This life no balance at all.
Who we fit trust again?

COPIED✔️

🕊️ Rest in Peace Comfort Oliver 🕊️
🕊️ Rest in Peace Emmanuel Kefas 🕊️

30/08/2025

No matter how rough e be, Try make Money

27/08/2025

Good Morning Everyone 😍🤩🥰

May Today Favor Us All

Babe my gas don finish Reply as geh geh studentMake we see best student of the year 😂😂😂😂
24/08/2025

Babe my gas don finish Reply as geh geh student

Make we see best student of the year 😂😂😂😂

17/08/2025

Rest in peace😭😭😭
Gone so soon😭😭😭
Painful exit😭😭😭
None of this will be your portion this Year amen 🙏🙏🙏

Address

Wukari
Abuja

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Kwararafa Jukun Kingdom posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Kwararafa Jukun Kingdom:

Shortcuts

Share